News

Her full name na Emmanuella Samuel, dem born her for July 22, 2010. She be 10 years old. She from Imo state, wey dey for di south east part of Nigeria.